Nigerians for twitter don come out dey shout as MMM don crash.
According MMM operators, dey yan say the freezing na for now till January, say after that, dem go open the account again.
But the truth be say Nigerians no wan hear that one, as all their mind na say MMM don Crash.
Some believe say MMM go do as dem promise, while others think other wise.
Read wetin dem dey talk..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
Lagos state police gbag man wey dey sell fresh human skull for N1million.The Lagos state police command don gbag one 45-year-old Lucien Tusume, wey be ritualist with human
ConversionConversion EmoticonEmoticon