"Nothing go mek me waka leave APC for another Person to control".Bola Ahmed Tinubu yan for twitter



The former Lagos state governor and wey still be the National Leader for APC Bola Tinubu, yarn say im no go leave APC.

Bola Ahmed Tinubu

Bola Ahmed Tinubu come out for twitter dey yarn say APC na Party wey be say im sweat for with some of the party members, as na dem mek sure say APC stand gidigba as he dey so.
im still yan and say nothing go mek am waka leave APC for another person to control.

Read tweets







Previous
Next Post »

Featured Video