News don dey go round say he be like say Yemi Osinbaja no follow presido Buhari run 2019 election because im dey very loyal to Bola Tinubu.
The Daily Independent cite one source wey dey inside the APC party. The source yan say from the way wey
Presido Muhammed Buhari dey behave towards
Yemi Osinbajo, im no think say
Osinbajo go follow am run as Vice presido come 2019 as Yemi dey close and loyal to
Bola Tinubu.
The source say minister of solid minerals
Kayode Fayemi and the former governor of Abia state,
Orji Uzor Kalu fit replace
Osinbajo.
But Nigerians don chuck mouth inside this matter.
Read wetin dem dey talk below.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
PDP pray for Buhari con still yarn say mek im tell Naija the kind sickness wey dey worry am.PDP don welcome President Buhari from im medical vacation for UK.
Dayo Adeyeye, wey be PDP
Reuben Abati: The Nnamdi Kanu Phenomenon.The most discussed subject in Nigeria today is what is called “restructuring” and indeed so popular
After senate reject EFCC acting Oga Ibrahim Magu, as oga kpatakpata for EFCC, Magu say im go still fight corruption till im time finish.Today, EFCC acting Oga Ibrahim Magu, enter Senate, as dem dey screen am, to be the Oga kpatakpata o
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
ConversionConversion EmoticonEmoticon