Kidnappers today dump Aliko Dangote senior staff for gutter after dey kill am.
Some Kidnappers, kill
Istifanus Bello Gurama wey be
Aliko Dangote senior strategist. dey kill con trow im body inside gutter.
As the matter be dey kidnap
Istifanus Bello Gurama since three weeks ago.
Istifanus nayim be oga wey dey in charge to yan matter with kidnappers any time dey kidnap any person, wey dey work for Dangote.
But dey kidnap am as im go yan matter with kidnappers three weeks ago.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Even the Devil Cannot Stop me”. Mercy Aigbe ready to bounce back to work even with her marriage wahala, as devil no get mouth for her matter.Mercy Aigbe marriage wey crash na one matter wey still dey trend for Social Media, as her husband j
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
The Family of Late actress Moji Olaiya don release wetin really kill the actress after autopsy.The Family of late Nollywood actress, Moji Olaiya, for on Monday, don released one statement wey ya
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
ConversionConversion EmoticonEmoticon