Nigerians shout kweke ontop FRSC head for twitter as dey set to carry Gun if dem dey duty.



The Federal Government during the weekend don yarn say FRSC go dey carry arms(Gun) if dem dey duty.


Boboye Oyeyemi wey be Corps Marshal and Chief Executive for FRSC, for weekend yarn say Federal Road Safety Commission (FRSC) go dey carry Gun and every every wey police and army dey carry.
Im yarn say the reason wey dey need to carry this Guns na cause of the plenty gbege wey don dey happon, as dem self don loss plenty of their officers cause of all the gbeges.

Read wetin Boboye talk

“The Act gives power to the Corps to bear arms and 5,000 of our personnel have been trained. We are just waiting for the validation of the earlier approval. Sadly, within the one year, we have lost 70 personnel. It is sad to note that some killing and maiming of operatives, including one from a sister agency in close collaboration with the Corps were in the course of official duties. A recent occurrence was the happening in Talata Mafara, Zamfara State where a motorist ran into the Mobile Court in session, killing three operatives almost instantly while a Civil Defence operative died later as a result of injuries sustained in the dastardly act"

But trust Naija na, we no wan hear say, dem carry knife talkless of Gun, as dem attack FRSC dem for twitter.

Read tweet here



Previous
Next Post »

Featured Video