The US Presido elect, Donald Trump enter Twitter for ontop this morning, yarn the things wey in Government go do for the first 100 days for office.
Donald Trump wey Win the US presidential Election, enter twitter early this morning, dey talk the first things wey im presidency go do, for their first 100 days for Office.
Im yarn say this things go rebuild Americans, im still say im major Agenda na to "Put Americans First" for everyhting.
Watch video..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
About 40,000 French people don come out dey shout say, dem want mek Barack Obama, be their Presido.Some French Citizens, don come out dey yarn say dey wan hire Barack Obama to be the president of Fr
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
After senate reject EFCC acting Oga Ibrahim Magu, as oga kpatakpata for EFCC, Magu say im go still fight corruption till im time finish.Today, EFCC acting Oga Ibrahim Magu, enter Senate, as dem dey screen am, to be the Oga kpatakpata o
Naija Senator want mek dem ban Big Brother Naija, as na Kissing, sucking and fingering nayim full inside.One Ogun state House of Representatives member, wey name na Segun Adekoya, don cry say mek dem ban
ConversionConversion EmoticonEmoticon