Jimoh Ibrahim don comout dey yarn onto recession, say this recession fit reach 20years
Ondo state governor aspirant wey be
Jimoh Ibrahim talk this for wey im dey give speech for one book lunch inside Obafemi Awolowo University.
According to
Jimoh, im say this economy wahala AKA recession fit last reach 20 years, as the current price for crude oil no make sense, im say na miracle go fit make us come out from this one wey we dey.
Read wetin him talk
“With the current crude oil prices and current situation of the country, except there is a miracle that will chance the situation, we may be experiencing this recession for 20 years. Our Naira has lost its value and this is the worst recession I have seen in many years and nothing seems to be happening”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Senate don confirm say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chief Justice of Naija.. Today Naija senate don confirm am say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chie
Femi Adesina don yarn say Presido Buhari call am today, and body dey shake am, sake of say Buhari call am.We don hear say, Presido Muhammadu Buhari don call Femi Adesina, wey be im special advise
Court don sentence former Adamawa state governor to 5 years inside prison.The immediate past governor for Adamawa state,wey be James Ngilari nayim court sentenced to 5 years
"Everything that is normal in the world is not normal in Nigeria- Emir of Kano Lamido SanusiKano monarch wey be former CBN Governor Lamido Sanusi, share this ogbonge yarn for im Instagram tod
ConversionConversion EmoticonEmoticon