Presido Buhari don waka, fly enter Germany today the 13 of Oct after im welcome chibok girls wey dey release.
Today wey be Thursday
Presido Buhari enter Nnamdi Azikiwe International Airport wey dey Abuja, fly dey go Germany.
For Germany, im go meet with
Angela Merkel wey be the German chancellor so dey go yarn things wey concern Bilateral. im go con meet with the Nigerian community inside Germany.
Before Presido live for Germany, im welcome 21 chiboks girls wey
Boko Haram carry waka for 2014.
Buhari talk this one for twitter as im won live for Germany.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Video: Gov Akinwunmi Ambode, don show us say im sabi play Table Tennis wella.Watch as Gov Akinwunmi Ambode show us im skills ontop table tennis for surulere.
Akinwunmi Amb
God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.Tori don come out say, God nayim save Senator Dino Melaye, as badmen with gun, try to kill am.
8 majors things wey shelle inside Naija, when buhari still dey Vacation for UK.
For 50 long days, wey President Muhammadu Buhari, waka from Naija, this na the major th
PDP pray for Buhari con still yarn say mek im tell Naija the kind sickness wey dey worry am.PDP don welcome President Buhari from im medical vacation for UK.
Dayo Adeyeye, wey be PDP
ConversionConversion EmoticonEmoticon