Ghana Politicians enter street dey plart women hair and cook, for say dey need people support for Election.



Ghana Politicians Show Humbleness as dey enter street dey do all this women work so people go no say dem dey capable for electoral position.


Ghana Election Campaign don enter another level as Candidates for election, dey do every evrry possible to make sure say dey win The election. like
Dey enter street dey plart women hair, dey cook and also dey Pound Yam.

Wetin you think?

                                   




Previous
Next Post »

Featured Video