See wetin Nigerians dey talk for social media about Presido Buhari Comment, say im wife belong to Kitchen



Oya na Naija eole don enter Twitter dey attack Presido Buhari, for wetin im talk concerning in wife.

                                                                             
After the warning from Presido wife to her Husband, Presido Buhari for one session for Germany make comments say "My Wife belong to my kitchen and my living room and other room"
Naija people no take this one likely, dey enter Twitter dey bombard Presido for that comment wey im make.
Read also the full Interview of First Lady Aisha Buhari with BBC Hausa as she talk her mind ontop this Buhari Government.

See their tweet.





Previous
Next Post »

Featured Video