Man wey carry HIV torchlight 6yrs girl say she go cure im HIV.



Na wa o Some people Wicked, Monday Ekpade 59yrs wey caryy HIV  tochlight 6 years old girl wey name na Blessing for Agbor.


The Delta state Police command nayim catcham ontop this matter for on the 4th Sept.
Monday Ekpade say im belive say im belive say if im sleep with small pikin, im HIV go Run. 


Read wetin the state police command, Celestina Kalu  talk ontop the matter..

"On the 4th of this month, we got a report from our division in Agbor, that one Monday defiled a small girl of six years. You can imagine this man with HIV penetrating a small girl of six years, what would be the fate of the little girl? And we don't know how many little girls he has done this to".

As police dey interrogate Monday, im  dey say na Devil wey sit down for im own jeje nayim cause am.

"It is the devils work. The little girl caused it. She came to our house and then I tried having sex with her but my manhood was too big. I have only defiled her two times but the little girls its three times.


Read wetin the small girl grandpapa talk

"Her mother sent her on an errand to go and buy something. When she was going, Monday caught her on the road and had sex with her"

Dey go carryam go court Sha....



Previous
Next Post »

Featured Video