Alliko Dangote say im stand fit gidigba, say mek we no reason report wey say im don Die



Aliko Dangote enter twitter dey shout say abeg o i never die o, mek ona no reason all those mumu report. 


The Richest man for Africa Enter Twitter as one online magazine, DW-TV3, post say im don die for Germany cause of short sickness.
As we dey talk, the guy dey South Africa, im con enter twitter say him stand fit gidigba, say mek we  no  reason that matter



Previous
Next Post »

Featured Video