Freeze enter IG dey talk about celebraty wey dey show dem self as dem dey do charity work.
Freeze enter dey lash celebrety dem, especially Duncan mighty wey post picture of windows wey dey pray foram, in say all this their charity work na to show body but im still admit say im self dey do desame
Read wetin Freeze talk
ConversionConversion EmoticonEmoticon