See pics small born baby wey mama abandon near transformer for Abuja.



Dey abandon won one day old pikin near transformer opposite Phase Three Junction for Kubwa express way for inside Abuja.



On Wednesday wey be 10 of August, na for Abuja, dey for fine won small born baby wey be girl near transformer. the people wey dey the community nayim see this kind bad thing wey mama do pikin, nayim dey carry her quick quick enter police station.

Police carry her enter Kubwa hospital, so doctor go check her wella, to mek sure say her body dey kajad.



Previous
Next Post »

Featured Video