Dey say persin wey chuk hand for fire, nobody go askam weather he Burnam.
For Emede community insid Isoko-South Local Government Area for Delta State, God catch one arm robber, as boys for that area wey dey para and eye dey red burn nanam with fire as if dey won cook party rice.
According to won Approko wey go their, im say dem be four memebers, say dey go robb won politician for that Ughelli round about.
im say as dey go the the politician house go robb, na their God for take catch dem, wey one neighbor shout kweke for their head. befor we know, people just dey come our from nowhere dey pursue dem, untill dey catch the one wey no sabi run. so dey pour fire for im head.
SP Celestina Kalu wey be delta state police poblic relation officer say yess o, true true this kind thing shele.
Read wetin wetin im talk
At about 12.30pm, armed bandits blocked a bush path along the Emede community, terrorising marketers.
A vigilance group and some of the villagers were able to apprehend one of them and set him ablaze. The mob has since dispersed. No arrest has been made and the case is under investigation.
ConversionConversion EmoticonEmoticon