Presido Buhari receive the CEO for Unilever, Paul Polman
As the matter be presido buhari say, Nigeria dey suffer sake of say dey no manage wetin dey get well especially wey the past government dey
Presido Buhari still say Nigeria dey pay the price sake of say she turn her self to mono economic.
Im say Nigeria go better sha. him say him administration go mek sure say evri evri for nigeria work well both for food o, export o and evri
read weti him talk
ConversionConversion EmoticonEmoticon