Eh eh Gov Ayo Fayose assistant wey name na Abiodun Agbele EFCC hole am.
Dey say dey arretam cause of im collect N4.7billion from former minister for defence Musiliu Obanikoro con give the money to Fayose
As the matter be, dey arrestam for night and don detainam for EFCC office.
Fayose don comout dey talk ontop the matter say make EFCC do investigate the matter and mek dey no carry police join body.
im say EFCC no invite Abiodun if not im for go meet dem him self. Say Abiodun na adult im go fit defend himself
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Baba Oyoyo see as youths carry customized Cow to celebrate Buhari.As Presido Muhammadu Buhari don come back from im 51 day medical vacation inside UK, Youths don ent
Court don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see for one building, give Nigerian government. Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £
Presido Buhari don cancel im plan to waka enter Sambisa forest.Presido Muhammadu Buhari don cancel im waka, as im plan to enter former head quarter for Boko Haram
Buhari: Read Presido full Easter yarn to Nigerians.President Muhammadu Buhari, don come out dey yarn about this ogbonge Easter jollification.
For
ConversionConversion EmoticonEmoticon