The South African National Treasury don tell Presido Jacob Zuma say mekim refund the 7.8m wey him spend to renovate im private house.
As the matter be, im spend the money take renovate im private house, say na for more security.
for the renovation, im put swimming pool, cow house,fowl house, visitors center and amphitheater
The treasury don say those thing na 7.8m Rand, as court tell dem say mek dey fine out how much im renovation cost.
Zuma wey be say dey for don impeach, but im con get luck as im beg say mek dey forgivam sake of say him don cause plenty wahala for im rulling party African National Congress (ANC).
as im no reason constitution matter at all base on public protector Recomendation.
ConversionConversion EmoticonEmoticon