Gbenro and Ossas Ajibade wey be Nollywood Couple don born Pikin.
Gbenro and Ossas Ajibade wey act Tinsel marry last year now pikin don show,
And na thier first pikin be this. Baby Girl!!! Congratulobia to dem.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"my dad never wanted me to be an actor – he wanted me to be a lawyer.” Funke Akindele yarn40-year-old Actress, Funke Akindele-Bello AKA ‘Jenifa‘ don come out dey yarn tori ontop wetin she f
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
ConversionConversion EmoticonEmoticon