UNIBEN don suspend Post-UTME as federal Government tell dem.



Eh EH University of Benin don suspend the Post-Unified Tertiary Matriculation Examination (Post-UTME) wey dem dey do.
As the federal Government talk say mek dem cancel UTME

Micheal Osasuyi wey be the school Public Relations Officer tell news agency this one today

Him con dey apologize say dem dey sorry as he cause people money and other things say dey go fix new date for the exam.

For the N2,000 post UTME Fees, im say dey never mek any decision on that matter  but say dem don invite all the vice chancellor for meeting.

Dey say dey don already start the exam since on Monday even some dey exam hall on Tuesday wey dey callam off .

Some student don  already pay money ontop this Putme matter and na between N3,500 and N5,000 for the form.And this exam suppose to end on july 9th
Minister say dey most cancel the exam say thiose wey don already dey sell form say mek dem stopam..

Previous
Next Post »

Featured Video