Uche kalu and him wife Stephanie celebate 5th year wedding aniversary
Uche Kalu wey be footballer and him wife
stephenie, she be ex-beauty queen, dey celebrate their 5th year wedding anniversary, dey invite friends and family mek dey come celebrate with dem..
As you see for the photo na love just dey flow like say mek i run go marry now now, cause jealousy don cover my eye *wink*
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Mercy Johnson don pour praise ontop her husband as dem swear her in, as the SSA to Kogi State Governor Yahaya Bello Pidgin News: "Odi, I worship the very ground u walk on. Thank you for every opportunity, love,
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
Davido don set to sponsor every every wey concern the small boy wey sing im song, after video enter everywhere for social.5 days ago, video of this small boy enter everywhere for social media, as the boy sing Davido "IF"
Check out five things you no know about our #MCM Harry Song.Our #MCM Land ontop the samakwe crooner Mr Harry Song
Harry Song, na Nigeria singer, so
ConversionConversion EmoticonEmoticon