People die for South Africa i no gree waka #TshwaneUnrest



Two people die for i no gree i no gree waka, we shele for South Africa with the south Africa ruling party for Pretoria 

The gbege wey happon don lead to four death as dey don kill two people before

Dey say na the Governing African National  Congress (ACN) nayim cause this gbege
Sake of say dey no know the koko of wetin dem dey do for the local area as na for anoda provice dey come from

Dey say dey scatter and burn moto scatter  and thief things for people shop

Home Affairs Department spokesman Mayihlome Tshwete  say thief   don use this i no gree i no gree waka take thief ontop the matter ( MTN card Abeg share your testimony for @kweke_tory 5139 3934 8325 8489 ) more still dey come for card)

dey still say one of the thing wey cause the riot na one wahala wen dey for the ACN befor jacop zuma do test wey dey take know how him popular reach for the local election  for last year August

Dey say zuma go aganst the constitution as wey him No obey wetin public protector talk say mek him pay 15m dollars to take mek the rural town for Nkandia better pass as he be befor

people don dey bad mouth the president as him say him won sack the finaSmnce minister Nhlanhla Nene



Previous
Next Post »

Featured Video