Patience Ozokwor don turn holy holy as she don start to preach the good News .
For one interview with Encomiun, the 58 years old actress say filmmakers dey sleep with upcoming actress befor dem give dem role to play for film
She still talk how actress dey naked for film say no be sin
Read wetin she talk...
‘Things are not working the way they ought to because producers are messing up. Some go as far as sleeping with young girls before giving them roles.’
‘Let me tell you, going naked is not a sin, it is your choice. You pull off your dress and you start walking, we will class you where naked people belong. That is just it. God does not force people. He would plead with you, He would call you and we are the ones that are stiffening our necks.’
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Comedian AY no fit control im happiness after dem name street afteram.Ayo Makun aka AY wey be Ace comedian, filmmaker and actor, nayim happy like say tomorow
“I feel naked with no h’eyeglazz! 👓" Falzthebahdguy yarnYesterday, Nigerian comedian and singer, wey be Folarin Falana a.k.a Falz enter im Instagram page,
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
We believe say Don jazzy Mothers day message to im Mama nayim sweet pass.Yesterday na mothers day, and every body enter social, dey yarn how dem love their mama.
Oga Do
ConversionConversion EmoticonEmoticon