Fire burn 6 yrs old pikin die for inside church vigil



According to report, wen we get, dey say this burning happon for Faith Revival Church after the boys’ quarters of for inside the church.dey saw the church catch fire wey dem dey do vigil inside main auditorium.

 As the matter happon this  Saturday, June 11, the Director of Lagos state fire service, Rasak Fadipe,don  say this wahala happon for arround 2am.


read wetin him talk

“We met the fire raging when we arrived. It was after the fire was put out that we discovered the little girl’s burnt body in one of the rooms,”.
"We finally put out the fire at about 5am.”

The church authority no never know wetin cause the fire for the time wey we dey write the report.

Previous
Next Post »

Featured Video