The small pikin wey him stepmama cut anyhow for kano dey fine now.
Doctors don discharge am from hospital as the boy body don strong gidigba .
ReadSee as Step mama cut her small pikin like fowl wen she won eat.
Befor aproko enter town say the boy don die ReadThe 4-year old boy wyn him step mama cut for kano still dey alive
Aisha buhari presido wife dey thank God for say the boy don fine wella.
See wetin she write
It is with so much joy I share the news of Baby Musa's recovery.The doctors have certified him fit to be discharged today."
I thank God too o, cause wetin this small boy pass through hmmmm... Na God sha
ConversionConversion EmoticonEmoticon