For exacly 11:30pm Nigeria DJ Obi on wednesday june 22 try to break Guinness book of records to be the most logest Marathon DJ wey go play for club.
The current longest marathon club Dj happon for dubline ireland for 2014 that one last for 200hrs but Obi say him go breakam to 240
For the next nine days
Dj Obi go start this one for Sao Café wey dey inside Lekki Phase 1
people wey come watch na
Don Jazzy,
Lynxxx, Omawumi Dr Sid and even family and friends come supportam self..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Check out five things you no know about our #MCM Harry Song.Our #MCM Land ontop the samakwe crooner Mr Harry Song
Harry Song, na Nigeria singer, so
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
Watch the trailer of Yewande Adekoya New Film wey feature Mercy Aigbe, Joke Muyiwa, Afeez Eniola “Iyawo Adedigba”Yewande Adekoya, nayim produce this ogbonge film, wey you need to watch, as she don set to release
Comedian AY no fit control im happiness after dem name street afteram.Ayo Makun aka AY wey be Ace comedian, filmmaker and actor, nayim happy like say tomorow
ConversionConversion EmoticonEmoticon