The federal high court on wednesday don order EFCC say mek dey pay N12.5 million for say dey unlawfully freeze Abdulaziz Nyako account con still deteinam.
The justice wey give this order name na Justice Gabriel Kolawale wey him dey judge about the right of enforcement suit, say dey detain Senator Nyako pass the time wey law talk.
The judge speak one big grammar say na“reckless tampering with the rights of citizens in the name of discharging it's statutory duties.”
Judge say dey detain the man without evidence say him commit any crime
Him say EFCC no reason the law befor dey do wetin dem do and say national assembly never give dem any power to judged anybody
Justice kolawole say dey arrest the gov base on won petition for 2011 wey Alhaji Sahid Umer give say him mismanage Adamawa state funds.
ConversionConversion EmoticonEmoticon