Dollar don Affect Aleko Dangote as him property drop go $3.7 Billion



As the doller wahala dey go as dey comot Naira peg to Dollar for N199 as Central Bank Of Nigeria decide.
Some people dey happy but some people eh things no easy
sotee he affect Aleko Dangote as him don drop go 25 place for Bloomberg index cause of Naira wey low


Dangote preperties don reduced by 3.7 billion U.S dollar. this one don carriyam go the 71 place for the ranking go 46th place on friday.

91% of Dangote property come from him Cement company

The Central Bank of Nigeria don dey use currency control to reduce the US dollar after naira fall last year due to oil price wey affect then whole world

Previous
Next Post »

Featured Video