According to the report wen we get , this small boy wen you see for that photo so Step Mama don cut ham like say na fowl wen she won eat. She cut the boy tongue, broke him hand and legs scartter him right eye and con comot him toyon with razor blade. This woman na witch serious one.. But we never hear say dey don catch her. See as she cut the pikin
Na Twitter | YMRigasa give us this photo
ConversionConversion EmoticonEmoticon