If you think say you be mama. Abeg do like one' - Uju Stella tell Burna Boy mama



Uju Stella wen dey say get belle for Burna Boy, don shout follow the talk wen burna boy mama talk say dey no get time for her. For interview today with punch, Burna Boy's dey say burna boy mama  say no be criminal offence for girl to carry belle for any guy, say if babe dey claims say she carry belle  for pesin and the persin no gree say na him get the belle,say  she is suppose to go look for the person family instead make him dey carry the matter enter  public.


Burna Boy's mama con still  say her pikin never talk anything about the matter say dem dey only focuse for him music as dem dey so say now dey no know anything about belle, she con still say girls dey always dey shout say dey get beller for persin.  Uju Stella con waka enter her IG to respond bonpa2bonpa to wetin burna mama talk. Oya see wetin she write...



Previous
Next Post »

Featured Video