Make Ona Dey Ware Of The Spirit Of,Na Me Shout Pass And Fear Fear': Paul Okoye
Paul Okoye enter him Instagram page today, April 29, 2016 say make him talk something give entertainers.
Yesterday drama wen be say Nigerian singer,Tiwa Savage and her manager husband, TeeBillz, Paul Okoye don shared one message about one spirit wen dem dey call ranting. hmmmm Na wa!!!
Him write say, "Dear entertainers and celebs, Pls beware of this 2 evil spirits, the spirit of insecurity and ranting spirit... Pray harder. God help us all."
Aproko con say Tiwa and her husband don dey struggle to make sure say thier marraige no fall yakata for months now wen be say dey keep close door with padlock make people no hear.
two weeks ago door con open, dey con say i no dey do again as TeeBillz pack him load comot from their duplex for Lekki Peninsular Scheme 1, Victoria Island, Lagos.
ConversionConversion EmoticonEmoticon