Sterling Bank don mek their staff jobless, as dem sack 625 staff.
Sterling Bank sake dem base on sey, dem no dey work well, and dem no dey behave, the way dem suppose behave.
Dem give them their sack letters last Friday, wey be April 21st.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Police shot 500 level FUTA student Die, for one kulele we no go gree waka, wey dem do for im village.One 500-level student for the Federal University of Akure (FUTA), nayim we hear say police kill for
Dem don bann Zambian Police, say mek dem no marry any foreigners.Dem don bann Zambian Police , say mek dem no marry any foreigners, for security reasons.
Photos: Actress Mercy Aigbe Gentry 7 years marriage don crash after her husband Lanre give her major beating inside the marriage.LIB don come out dey yarn sey Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beati
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
ConversionConversion EmoticonEmoticon