One 26 year old man, wey name na
Okafor, nayim we hear say, kill imself, as im hang imsef, for Rock Avenue, Madalla area, inside Niger State yesterday April 2nd.
Abullahi Shuabu, wey dey stay for the area, tell DailyTrust say,
Okafor drop one suicide note, before im pull im shirt, con hang himself ontop tree.
Na one farmer, nayim see the body, for the tree, con call people, wey dey the community.
Abullahi Shuabu, yarn say
Okafor, wey get provisions store, tell im brother say, mek im look after im children.
Read wetin
Abullahi Shuabu yarn.
“From the content of the man’s suicide note, he told his brothers to take care of his children and that he was tired of life”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Chisus, see the 9 years old Naija girl wey get six packs and biceps.Wan Fitness Trainer today, enter im Social Media, con share the picture of wan 9 years old Nigerian
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Court don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see for one building, give Nigerian government. Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £
ConversionConversion EmoticonEmoticon