See love!!! Watch as 2Baba surprise im wife Annie Idibia as dem mark their 4th year marriage anniversary.



Today 2Baba and im wife, Annie, mark their 4th year wedding anniversary and 2Baba suppose dey Madrid, but im fly from Madrid enter Naija, to spend the day with im wife, wey no know say, 2baba don enter Naija.


As he be, Annie think say 2Baba still dey Spain, but 2Baba surprise her, wen she dey eat night food, with her friends.

We dey wish dem plenty jollification and beta life!!!

Watch video below..




Featured Video