Ghanaian actor,
John Dumelo, nayim dem say, dem catch with two state government moto, wey dey miss.
According to tori wey Daily Guide yarn, and wey dem still put for their cover page, dem say dem see
Dumelo, with one Toyota Land Cruiser V8, for one spraying shop inside Accra, as im won respray am. but dem never know who get the second moto.
Dem say, the moto dey among the 200 moto wey the presidency yarn say dey miss, after the former presido
John Mahama, comot from office.
Tori say, the award winning actor wey support the last administration, say dem see am with one Toyota Land Cruiser moto for last year.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
KwekeO!!! Photoshop help actress Oge Okoye increase her hip and Naija people don drag her come out for social media.We don catch Oge Okoye for say she increase her yash hip with Photoshop.
As the matter be, the
Just like Jesus and Lazarus, Apostle Suleman bring back dead pikin to life for Cameroon. As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme.
Tori wey dey
"17 people die and 24 injure wella, ontop Boko Haram bombing gbege for Borno" Police yarn.Borno state Police command don come out dey yarn say na like 17 persons nayim die and 34 person inj
ConversionConversion EmoticonEmoticon