Selena, wey be singer
Runtown Girlfriend announce this beta tori for Instagram as she share picture with her belle, wey don shut come out.
As he be, this year don already dey favor
Runtown, as im get hit song “Mad Over You” and now im American girlfriend
Selena Leath.y don carry belle.
See photo below
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
#BBNaija2017 : Oya See why Efe put TBoss, Debie-Rise, Bassey and Bally for Eviction this Sunday.After Efe come out as Oga kpatakpata for the House, ontop the Big Brother Naija show, Biggie
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
ConversionConversion EmoticonEmoticon