Presido Muhammadu Buhari, wey land for Naija today, March 10, 2017, don yarn say, im no dey hurry to enter as presido, say mek Osinbajo continue dey act as presido.
Buhari enter Naija, after 49-day medical vacation inside London.
Presido
Buhari stay their cause of wetin doctors for UK tell am.
The Nigerian Air Force 001, carry presido, enter ground, for Kaduna for about 7:41am on Friday.
Dem carry the presido, for helicopter, enter Presidential Villa, for Abuja where im for meet, Vice Presido
Yemi Osinbajo,and other members.
Buhari thank
Osinbajo wella, for say im do better work, wen im no dey.
Dem say mek
Osinbajo act as presido, when Buhari no dey Naija.
Source for the Presidential villa yarn say,
Buhari tell
Osinbajo say, mek im continue dey act as Presido, say im need more rest,
As he be, when
Osinbajo dey act as Presido, Naira mek sense, the bombings for Niger Delta reduce, and foreign reserves dem, don go up.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Presido Buhari don do eyahh ontop people wey die, as Naija Military mistakenly drop bomb inside Rann IDP camp, for Borno StatePresident Muhammadu Buhari, don come out dey cry ontop the bombing, wey Naija Military Air Force mi
FG don yarn say Friday 14th and Monday April 17th, go be Public Holiday.Federal Government, don yarn say, Friday April 14th and Monday April 17th, go be public holiday.
Na Wa! Woman dumb her pikin as she no fit pay 25k wey pastor ask to deliver her pikin from snake spirit.Pidgin News: One woman, wey dey leave inside Delta state, dump her small pikin for corner of road,
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
ConversionConversion EmoticonEmoticon