Aproko been come out say
Davido don give another woman belle, and now Davido don tell us say, yess o, the approko na true.
As he be, this na the second pikin, wey Davido won get, as im don been get pikin with
Sophie Momodu, and the pikin name na
Imade, wey go soon enter two years for May 14,2017.
 |
Davido and im Daughter Imade. |
But this time, na with im Atlanta-based girlfriend,
Amanda aka
Mandy, nayim
Davido give belle
The HKN singer confirm this aproko, for one live Instagram interview, with
Gbemi Beat Fm, for Friday, March 10, 2017.
 |
Amanda aka Mandy |
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Billionaire Mike Adenuga son, Paddy Adenuga give all the ladies wey dey enter im DM subtle message.Billionaire business man Mike Adenuga son wey be Paddy Adenuga get message for the ladies.
Pad
"I get mad when broke guys dm me" Davido baby mama Sophie Momodu yarn.Davido Baby Mama, wey be Sophie Momodu yarn say, she dey para anytime wey broke guys enter her DM,
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.Banky W don chuck mouth inside Davido, Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmout
ConversionConversion EmoticonEmoticon