Nollywood Actress, Eniola Badmus papa don kick bucket, she share this one, for her Snapchat con caption "RIP dad"
As he be, the actress wey loss her mama for valentine day, inside 2014, don loss her papa, wey name na
Ogunsina. as she share the photo of her papa for snapchat and IG for on Thursday March 2, 20
17.
Badmus wey she, and her papa dey very close so, nayim be the 13th child of her papa, wey get 21 children.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
IPOB Oga Nnamdi Kanu don swear say im go kill former presido Olusegun Obasanjo.leader and Oga for the Indigenous People Of Biafra (IPOB), Inamdi Kanu, don yarn say, former presid
FG don plan to submit 2018 budget give NASS for October 2017, signam enter law for December 2017.When dem dey sign the 2017 budget enter law on Monday, the acting presido Yemi Osinbajo yarn say, F
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Nawah oo 200L student for Uniben, stab her roommate for head.Wan 200 level student of University of Benin, wey name na Becky, nayim we hear say stab her roommat
ConversionConversion EmoticonEmoticon