Nollywood actor, Emeka Ike and im wife, Suzanne Emma, don end their 17-year-old marriage. for one Lagos Island Customary Court, on Thursday, March 2, 2017.
Judges dem, wey chuck eye for the matter, end their marriage, after Emeka Ike wife, write give dem say she won end their marriage.
She write say Emaka Ike dey beat her any how, but Emaka come out dey say, na lie ooo, i no beat anybody oo, na she dey carry herself and load waka commot from house, wothout any reason.
Read wetin the judge dem yarn..
"From all evidence before the court, the marriage between the couple had broken down, and it is irreconcilable, consequently, the marriage is hereby dissolved,”
The court, give emeka Ike their four children, but still yarn say Suzanne fit come still see the children anytime wey she like.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
OAP Daddy Freeze drag Bobrisky come out after Bob wear fake Rolex wristwatch.Bobrisky wey dey call imsef king of Snapchat, enter im Snapchat account yesterday, dey show off say
FG don declare May 1st as Public Holiday. Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
Photos: lolz see the cloth wey South African Dancer, Skolopad slay enter The South African Music Awards. South African Music Award wey shelle on Saturday 27th May 2017, inside SunCity bring plenty s
ConversionConversion EmoticonEmoticon