On February 4, tory land say, Godwin singer Korede Bello, don land new mek sense 2017 Chevrolet Corvette wey worth N33m for parallel market.
But some people don dey yarn say, the guy no fit buy that kind car, as im money no reach.
Thenet.ng, con say, mek dem chuck eyes, inside this matter wella, weather na
Korede buy the Moto or not, but we con hear say, no be Korede get the ride, he be like say na, oga
Don jazzy, get the 2017 Chevrolet Corvette.
So all the congratulobia message wey all im fans tell am na na nothing.
Korede just take picture in front of the Moto.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
Koko Master D'banj enter 37years today, con release the tracklist of im new Album #kingdoncome Yes oo, today na the kokomaster D'banj 37th birthday.
As he be, D'banj just release im first pikin
Check out 5 things wey you need to know about our #MCM Richard Mofe Damijo.And our MCM land ontop the 55-year-old actor Richard Mofe Damijo.
As he be, Richard Mofe Damijo
Fans para after DMW singer Mayorkun yarn say im rent full Cinema go watch “Banana Island Ghost” for Owerri.AS he be, DMW Singer, Mayorkun, don do something wey mek everi body dey talk for social media, afte
ConversionConversion EmoticonEmoticon