Nollywood actor, Ramsey Noah don yan say the Government wey dey under Goodluck Jonathan, do well for Naija movie industry.
Ramsey wey dey Ghana dey promote im new film "76" as wey dey talk so, yan say Buhari no dey do anything ontop this matter.
Ramsey still yan say the former government, put better money inside the Industry.
But this government hmmmm
Read wetin im talk..
‘The new government, based on situations right now has a little setback. The government before was aiding the industry a whole lot trying to propel a lot of funds and increasing cinemas and outlets for the films to sell.”
‘In this dispensation, it’s a bit minimized but we are hoping that by the time things settle properly they will look into it’
ConversionConversion EmoticonEmoticon