Tekno don become the highest paid African artist for Sony Music with $4Million



Aproko enter internet, for last year say Tekno don sign deal with Sony music, but now he don really happon.


Yesterday Tekno and Ubi frankly enter United state, to go finalize matter with Sony. as dem never yan better things ontop the deal, after last year.

Paul O, post for Instagram, say Tekno, nayim be the highest paid African artists, wey dey Sony music, as im get $4 million deal with sony.


As he be Tekno, nayim be the highest paid African artist, wey dey Sony music.




Previous
Next Post »

Featured Video