Kanye West Carry im family go visit im mama grave for the first time.



The 39 years old Kanye West and im family nayim we see dey enter Los Angeles on Monday night.

Kanye West Carry im entire Family go visit im mama grave Donda West wey die on November 10, 2017 after she do some cosmetic things for her body.

The 39 years old Kanye West and im family nayim we see dey enter Los Angeles on Monday night.

TMZ yan say, this na the first time wey Kanye west carry im wife Kim Kardashian with North and Saint to go visit im mama grave.

As he be the rapper dey very close to im mama, before she die for on November 10, 2017.

Kanye West and im mama Donda West



Previous
Next Post »

Featured Video