Davido don go back to im former Manager wey im been sack for 2012.
Davido, wey sack
Asa Asika, for December, 2012, don call Asika back.
Dem separate because of some money wahala, wey dem get and some other wahala, wey dem no let public know.
Davido, con later bring
Kamal Ajiboye, as im new manger, for 2013.
Kamel Ajiboye, contract with
Davido end this month, after
Davido yarn say,
Kamal, dey use black majic. im yarn this one for im snap chat.
Im still yarn say, nayim be im own manager, say mek nobody, put im life for another person hand.
‘I am my own manager 2017, don’t put your ur life for another man hand,’ Davido yarn Snapchat.
Asa, don managed other artistes like
Ayo Jay,
DRB Lasgidi and
BOJ, now im don come back as
Davido manager.
Asa Asika, na cousin to rapper,
Naeto C, wey be the first artists to collabo with
Davido, inside 2011 for ‘Back When’.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
Ex house mate of Big Brother Naija Gifty don open her official website, say she get more project to open.Some days ago, former Big Brother Naija housemate, Gifty, share some mek sense photo, wey dey mek b
#BBNaija "I spent $1 million in 3 months" Davido advise the house mate say mek dem use their money well, as im visit dem yesterday.Singer Davido enter the BBnaija house yesterday night.
Davido ask the house mate, wetin
We believe say Don jazzy Mothers day message to im Mama nayim sweet pass.Yesterday na mothers day, and every body enter social, dey yarn how dem love their mama.
Oga Do
ConversionConversion EmoticonEmoticon