Wizkid go soon enter Aj City and surulere, Hope say im go do wetin im talk....
Wizkid wey just enter Naija and don release one dope gbedu, don yan for im Twitter account, say im go soon waka enter Surulere and Ajegunle, mek im see as dem, dey dance to im New song
"Daddy Yo"
Read also:
Video: You really need to watch this video as wizkid snub Eva Alordiah husband for yesterday Headies
The Baba Nla win the Artists of the year award for the Headies 2016, yes
Wizkid deserve this one as im dey up to something big, as im write for im IG account
"Creatng something Iconic".
well we for Ajegunle cant wait to see ya!!!
see the tweet..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
"Work with me or ill drop diss track" Vico threaten Don JazzyNigerian rapper Vico don threaten Don Jazzy say im go drop diss track ontop Don Jazzy head if the M
“My dogs eating better than some of y’all”. Davido brother Adewale Adeleke yarn.Singer Davido brother, Adewale Adeleke, don come out dey yarn say, im dog eat beta pass some o
ConversionConversion EmoticonEmoticon