Wetin this world dey turn to self, well i know say some people gosay world don dey end.
This old grown woman wear this kind outfit enter event, inside Nigeria!!! Wetin we dey teach our childrian.
If you check the Amarican industry you go observe say na this kind fashion dey reaign as Rihanna o, Beyonce o, Nicky and some other celebs dey wear.
You think say this kind fashion go work inside Nigeria?â
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
"I was nobody before đ©đ©. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
KwekeO!!! Photoshop help actress Oge Okoye increase her hip and Naija people don drag her come out for social media.We don catch Oge Okoye for say she increase her yash hip with Photoshop.
As the matter be, the
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
ConversionConversion EmoticonEmoticon