Atiku Abubakar don been tell im family and friends say mek dem carry all im birthday gifts give the IDPs for the state.
The former Vice Presido,
Atiku Abubakar carry all the birthday gift wey
Aliko Dangote give am for im birthday to the Internally Displaced persons wey dey inside Adamawa state capital.
Joshua Zinas, Administration Manager, and
Sani Ibrahim, Sales & Marketing Manager nayim carry the Dangote gift to Atiku for on the 24 of november from savanneh sugar company.
The Adamawa Peace Initiative nayim help distribute the cows and suger to the three centers wey the IDPs dem dey, for on November 27th
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
Ex-AIT Chairman, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Iwuanyanwu, don open new party, APDAFormer Chairman for AIT and chief for PDP, Raymond Dokpesi and former Labor party chairman, Dan Any
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
ConversionConversion EmoticonEmoticon