Dey don nominate Faridah Demola Seriki for the ogbonge Grammy Awards wey go shelle next year
Faridah Demola Seriki (aka Kah-Lo), na one up comming international artiste and daughter of former Minister of Defence and Chieftain for the All Progressives Congress (APC)
Chief Demola Seriki inside Lagos State.
Dey nominate her for Best Dance Recording “Rinse & Repeat” wey be say
Riton feature her.
She be past student of Hofstra Journalism inside United States of America.
On tuesday Billboard.com release the 2017 Grammy nominations for the award ceeremony wey go shelle on the 12 of February 12, 2017.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#BBNaija2017 winner EFE yarn how im take get the slang “Based on Logistics”
Tori been dey come out say BBNaija2017 winner EFE, thief the Based On logistics slags from another
Upcoming singers gather round Davido new house for lekki dey show their talent.Upcoming singers, abi na fans we go call dem, gather on Wednesday in front of Davido new house wey
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
ConversionConversion EmoticonEmoticon