Dey say dey Mistakenly delete the post, but dem don put the post back, according to mail wey TB Joshua media team send give BBC
For on the 6th of November,
Prophet TB Joshua for im teaching for church yarn say im see vision say
Hillary Clinton go come out as the new US president. and dey post this im vision for im facebook page. but as things no turn out as plan, people come out dey blast the man ontop the marra.
Read also;
Nigerians Attack TB Joshua Ontop Twitter after im predict say Hillary Clinton go win the US election .. trust Naija na
But after
Donald Trump win the election, Visitors wey enter the page notice say dey don delete the post.
this one com mek people backlash the man the more.
But The social Media department of TB Joshua ministry send mail give BBC say the dey mistakenly delete the post, but dey don put the post back.
See the Prophecy below...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Actor Ramsay Noah post picture wey confirm say im still dey alive after approko fly say im don die.Nollywood actor, Ramsey Noah yesterday enter im Instagram page, show us say im never die after appr
Diamond Bank staff dem wear school uniform enter work to celebrate Children's Day.See the way, wey Staffs of Diamond celebrate Children’s day, wetin you think?
As he be, the sta
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Dem go bury the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya on May 25.
The family of the Late Nollywood actor, Samuel Adesanya, wey we dey call Pastor Ajidara, don come
ConversionConversion EmoticonEmoticon